Girona don cut some people 10 minutes draw
Stop playing that nonsense option
Stop playing that nonsense option
😁36👏10❤8👍2
By the time Leverkuseen/Bayern match is done....
People open bet go remain 2
People open bet go remain 2
😁38😡8💯5❤3💔2👀2🤯1
Make una no dey swear 4 team, una no dey hear
Na d swear wen u swear for Chelsea head against psg
Make dem lose at home today
Na d swear wen u swear for Chelsea head against psg
Make dem lose at home today
😁36❤6
Be careful out there
Now that sporty have verification code
The latest move by scammer is to show
Edited alert of sporty crediting them via sms/email
Is all scam
Don't fall for it
Now that sporty have verification code
The latest move by scammer is to show
Edited alert of sporty crediting them via sms/email
Is all scam
Don't fall for it
👍42❤14😁13👏1
After suffering for so long
Then joy comes
U now enjoying ur life
Then death starts calling
U then ask
"Death where were u when I was suffering?"
"Why didn't u come take me then?"
Why come now wen everything don stew
My prayer for u all today
"When u finally get d financial breakthrough u have been praying for, may untimely Death not snatch it away from u.
Nice movie 🎬

❤123👏55🤝10🕊9
E be like Chelsea & Mancity go do comeback o
This one wen sporting Lisbon dey motivate dem
This one wen sporting Lisbon dey motivate dem
🕊21❤12😁2
What a comeback!
Now tied 3-3
Let us see if it will get to extra time
Now tied 3-3
Let us see if it will get to extra time
❤14👏5