I told u Fernabache will come back
Abi no b away dem play
After a team plays match away
Won't they come back to their home
Fernabache Just did that [a comeback]
Abi no b away dem play
After a team plays match away
Won't they come back to their home
Fernabache Just did that [a comeback]
😁31👍7❤5
₦200 to win ₦200M
Horror movie with a spice of comedy & love 😍 U will love it.... Let sporty rest small, just chill & enjoy this movie
Incase u haven't seen it yet, please do..
U will love it
U will love it
❤21👍7
Girona don cut some people 10 minutes draw
Stop playing that nonsense option
Stop playing that nonsense option
😁36👏10❤8👍2
By the time Leverkuseen/Bayern match is done....
People open bet go remain 2
People open bet go remain 2
😁38😡8💯5❤3💔2👀2🤯1
Make una no dey swear 4 team, una no dey hear
Na d swear wen u swear for Chelsea head against psg
Make dem lose at home today
Na d swear wen u swear for Chelsea head against psg
Make dem lose at home today
😁36❤6
Be careful out there
Now that sporty have verification code
The latest move by scammer is to show
Edited alert of sporty crediting them via sms/email
Is all scam
Don't fall for it
Now that sporty have verification code
The latest move by scammer is to show
Edited alert of sporty crediting them via sms/email
Is all scam
Don't fall for it
👍42❤14😁13👏1