₦200 to win ₦200M
✅️✅️✅️✅️
Stay calm atleast una still get over 1.5/2.5 ticket
No swear for Chelsea o
Cos I know na some of una job b that
To dey swear for team
No swear for Chelsea o
Cos I know na some of una job b that
To dey swear for team
❤18😁10🥰2💯1
Today's mega odds game boom
Congratulations 🎊 👏 💐
Drop your f*cking winning ticket
Congratulations 🎊 👏 💐
Drop your f*cking winning ticket
😁47❤29🍾7👏6
Betting 101:
No sure game
No sure match
No sure team
Upset happens
Always hope for luck
No sure game
No sure match
No sure team
Upset happens
Always hope for luck
👏55❤27🔥22💯18
Person wen game no see he game play
Now sporty dey tell me say code dey popular
Shey dem no know say na me generate d game code
But una sef na wa for una o
Within seconds code popular
E b like una dey find this money pass 9ja govt
Now sporty dey tell me say code dey popular
Shey dem no know say na me generate d game code
But una sef na wa for una o
Within seconds code popular
E b like una dey find this money pass 9ja govt
😁54❤13🔥7
I told u Fernabache will come back
Abi no b away dem play
After a team plays match away
Won't they come back to their home
Fernabache Just did that [a comeback]
Abi no b away dem play
After a team plays match away
Won't they come back to their home
Fernabache Just did that [a comeback]
😁31👍7❤5
₦200 to win ₦200M
Horror movie with a spice of comedy & love 😍 U will love it.... Let sporty rest small, just chill & enjoy this movie
Incase u haven't seen it yet, please do..
U will love it
U will love it
❤21👍7