No Harry Kane
Na Michael Jackson dem start
E b like Atalanta get hope o
Na Michael Jackson dem start
E b like Atalanta get hope o
❤25
₦200 to win ₦200M
All today's game Goodluck
Wen I included these games in d mega odds of all today's game
Some of una remove
Why will u be scared of big odds?
Some of una remove
Why will u be scared of big odds?
❤28🤯5
₦200 to win ₦200M
All today's game Goodluck
Omo!
Edit and flex 2 flex 3 go boom for this mega odds o
Edit and flex 2 flex 3 go boom for this mega odds o
❤21🕊6
Person wen say "Na nonsense game he dey drop"
don dey ask baba God "is it today?"
😂😂😂
don dey ask baba God "is it today?"
😂😂😂
❤26😁13⚡1
Goal less 1st half
What if the match ends goaless
Like 1 billion tickets go cut
What if the match ends goaless
Like 1 billion tickets go cut
💔22😁6❤4🤔3