₦200 to win ₦200M
43K subscribers
3.23K photos
38 videos
1 file
446 links
Download Telegram
Early Sunday morning una don dey beg for staking power

Una no dey go church

Won fi bet seyin ni? 😂😂
😁5811🕊9👍4😡2🔥1
Back from 1st mass

Game dropping soon
👏5214👍10👀4🔥2💯2
All today's game
527🍾7🥰5🕊5👍3👀3💯2👏1
43👍8🏆6
₦200 to win ₦200M
All today's game
See sweet game wen celtic Rangers wan spoil

Na wa o
25🤔7🔥2👏2
Na una sef dey make game dey cut

Cos team cut ur ticket u go swear for them

Na that swear go make am cut ur next ticket

When bet cut, just move on and stop ranting on the teams
😁5022🤔4🤯4💔4🤷‍♂3💯2
Abi make we too open our own bookie

Make people dey stake on am too

Seems having a bookie is the easiest way to make millions

Since teams are f*cking up

Na that time u open bookie, within few days person go chop 100m, u never make money how u wan take pay am 😂😂😂
😁5734
All liga matches played over 1.5 except one match BARCELONA

Na that game wen u think say e sure dey cut game
👍35🔥1512💯6
This media is not supported in your browser
VIEW IN TELEGRAM
See the 3 clubs wen cut am

I will give u millions with this option

Cooking

Dropping code soon
81👍25🔥12🏆8🤯5💯2🥰1
Eamon ~ fuck you 🫵
22👏6🔥4😁4
Horror movie with a spice of comedy & love 😍

U will love it....

Let sporty rest small, just chill & enjoy this movie
37🕊83👍2
Iku de fun sporty 😂😂😂
👍3017🔥16😁2🍾1
😁37👀31
₦200 to win ₦200M
Iku de fun sporty 😂😂😂
Goodluck!
👍48297😁7🕊6💯3💔3🥰2🤯1
Na wa o

See as group chat quiet

Dem don dey focus on editing

If una focus like this for school na 1st class una suppose graduate with 😂😂😂
😁549🥰6🤔3
Person never gym reach 2 hours....

Next thing na call from iyawa asking

" u wan sleep for gym"

Na wa o
😁469🔥4
All today's game

Goodluck
77🔥22🍾19👍7👏3
Over 1.5/2.5 longshot???
41👏19👍14🔥4🥰4💯2🤝1
After Titanic was built, the creator boasted

"not even God can sink this ship"

The rest is history.....

Now to this ticket, not even devil can cut it 😂😂😂
😁56🔥2822👏9🕊61🤯1