Forwarded from Destiny Prince
One of your handicap game still sailing very well
Few games to boom audit ✅✅✅✅✅
Few games to boom audit ✅✅✅✅✅
I tell one rich kid say I dey do sport analysis e say oh that's cool which media house do you work with 😂 e no know say na betting I dey talk
😁4🤣3👍2🥰2❤1
ENCRYPTSTATS
Voice message
Losing is too much ?
E be like say you no dey play my games
E be like say you no dey play my games
All those ranting in comment section read this: You're not forced to stake on codes I post. Stake or ignore (to make this easier for you kindly exit the group & unfollow me on X)
Na punters wey dey curse una una dey like.
Na cos say i dey always interact with una na why most of una no cherish am. I go start dey do like other punters now make una no worry.
Na punters wey dey curse una una dey like.
Na cos say i dey always interact with una na why most of una no cherish am. I go start dey do like other punters now make una no worry.
❤7
Forwarded from Love 🐾 🌱🐍
iif them play chop you no go even hear say them chop
ENCRYPTSTATS
iif them play chop you no go even hear say them chop
Normal level 🤤.
Most times if game boom I no go post and nobody go upload winning tickets or say anything but when game get 1 ❌ na that time you go know say people wey play am pass 8k 😂
Most times if game boom I no go post and nobody go upload winning tickets or say anything but when game get 1 ❌ na that time you go know say people wey play am pass 8k 😂
😭1
Forwarded from Aghedo Gift ❤️
We are not paying him so please let appreciate him 🙏
❤1
ENCRYPTSTATS
We are not paying him so please let appreciate him 🙏
Some dey do like say Dem employ me to dey post code 😂. Since last month wey we dey boom back to back una don ever see me paste aza say make una send me money for timeline?
Na punters wey go use VIP scam una una dey like. Normally people no dey dey appreciate free things
Na punters wey go use VIP scam una una dey like. Normally people no dey dey appreciate free things
❤1😁1
Forwarded from TMM
FineGirlRiRI dey charge VIP. Her games dey cut anyhow. You're getting free games here you'll not shut up and enjoy 🤣🤣🤣🤣🤣
❤1👍1