I'll block you if you come to my dm to seek for my help to drag any punter that scammed you. I've told y'all several times not to pay anyone to join their vip group. No game is sure & nobody knows game that will boom. You're increasing your loses by paying to join vip groups (which will only lead to double loss). If winning is easy/if there's a cheat code to betting everyone would have been a billionaire by now.
Don't be deceived.
Anyways na God dey save mumu 🤤
Don't be deceived.
Anyways na God dey save mumu 🤤
👍22❤10👏2😁2
Make una make noise small. Comment section is opened. Don't forget to stake responsibly when I post codes. Boomluck 🍻
👍23❤6💊4👏2😁1
Forwarded from Blonde Squid
Abeg if u know say u be born again
And u dey do hookup
Abeg private chat me
Na armed robbers hookup babes encrypted pack full this group
Them don scam me
I need god fearing hookup babe
And u dey do hookup
Abeg private chat me
Na armed robbers hookup babes encrypted pack full this group
Them don scam me
I need god fearing hookup babe
🤣16👍3😁3
Who go upload my pic for comment section. One girl don go use am do dp.
Make my babe no catch una shaa 😂
Make my babe no catch una shaa 😂
😁4👍3❤1
All of you pasting your bet Id in comment section, if dem scam you or hack your bet account your eye go clear
👍7😁6
Omo na girls plenty pass for this group, I just checked stats now. No wonder people dey say ashawo dey my eye😂
😁14💅2🔥1
Betting is a sin but evangelist dey group dey wait for codes. Is God not wonderful? 😂
😁21🤣6🤩2❤1👍1
YHB6YX, Q4RHX2, ULHVPQ, XBJPG2, X6N7JS, XR0FHG #sportybet
👍26🔥8❤7🥰3👏3😁2💘1😎1
Stake or ignore
No game is sure
Stake responsibly 🤤
No game is sure
Stake responsibly 🤤
Telegram
ENCRYPTSTATS
This is a bet channel. It's not mandatory you stake on all codes posted. Stake what you can afford to lose. No game is sure. Stake or ignore. Boomluck 🔥
Follow the EncryptedStats channel on WhatsApp: https://whatsapp.com/channel/0029VbAC0qEDuMRgXqazBH1p
Follow the EncryptedStats channel on WhatsApp: https://whatsapp.com/channel/0029VbAC0qEDuMRgXqazBH1p
👍18❤2